LYRICS: Roiea – Ojoro

0

LYRICS: Roiea – Ojoro

[ DOWNLOAD NOW ]

Roiea emerges with his song following the mp3 audio format.  Download HERE.

LYRICS

Where una dey
Where una dey that time
Wey man never see anything chop
Now oluwa don bless me ,me I don dey shine
Asi nmu kam gbagi wetin I dey face that time
Many Many people dem laugh me that time
E come be like say, Omo this guy don dey mad that time
Oluwa don bless me ,me I don dey shine

CHECK ALSO:  Sonny Okosun - Jesus Give Me Your Light

OJORO say me I do OJORO
I no do OJORO
Na dem do OJORO
“Ah” OJORO
Say me i do OJORO
I no do OJORO
Oluwa bless me, put ORORO

Mama say make I be Lawyer
say make I be Engineer
Destiny called me Musician
Let no any bad mind put Asunder

OJORO say me I do OJORO
I no do OJORO
Na dem do OJORO
“Ah” OJORO
Say me i do OJORO
I no do OJORO
Oluwa bless me, put ORORO

CHECK ALSO:  Preye Odede - Onyedikagi

Person wey work, must chop
Na my time be this to chop
Destiny called me Musician
Nobody Nobody go change o
Where una dey
Where dem dey that time
I know wetin my eyes see
Now oluwa don bless me, me I don dey shine

OJORO say me I do OJORO
I no do OJORO
Na dem do OJORO
“Ah” OJORO
Say me i do OJORO
I no do OJORO
Oluwa bless me, put ORORO

[CLICK HERE TO DOWNLOAD ]

 

Most of the contents that appear on Highlifeng.com are auto-grabbed from open sources on the internet, only for entertainment purposes. However, If you believe that a file that we uploaded to Highlifeng.com infringes on your copyright then please contact [email protected] to submit a take-down request. We will honour your request with immediate effect.


Upload & Promote Your Music on this Website.
+15856533044, +15856533044
NEED HELP? REQUEST FOR ANY SONG.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here