African China – Mr President

0

– Mr President (Songs & Audio) Mp3 download.

[ DOWNLOAD NOW ]

:

Food e no dey
Brother eh water no dey
And our country no good o
Everyday for thief
One day for owner e
Poor man wey thief maggi
Omo, dem go show im face
for crime fighter Rich man wey thief money
Omo, we no dey see their face
for crime fighter
Tell me something now
Rich man go dey halla prayer Poor man go dey shout Rich man go dey halla prayer Poor man go dey shout Make una lead us well
No let this nation to fall inside well
Mr. President If you be governor If you be senator If you be police Oya lead us well If you be senator If you be police Fuel e no dey
Brother eh transportation no dey
And our road e no good o
What about the NEPA people o
we no get light
Everybody just dey halla
fuel no dey, na how we wan survive
Many youth ready for work
but as work…

CHECK ALSO:  Stanley Okorie - One Dance

Listen and download African China – Mr President (Songs & Audio) below:

DOWNLOAD MP3: African China – Mr President

[CLICK HERE TO DOWNLOAD ]

 

Most of the contents that appear on Highlifeng.com are auto-grabbed from open sources on the internet, only for entertainment purposes. However, If you believe that a file that we uploaded to Highlifeng.com infringes on your copyright then please contact [email protected] to submit a take-down request. We will honour your request with immediate effect.


Upload & Promote Your Music on this Website.
+15856533044, +15856533044
NEED HELP? REQUEST FOR ANY SONG.

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here